Subscribe in a reader

Sunday, 30 April 2017

Frank Edwards – Nganga Lyrics


Rich Boy In The Mix … Eeeh…
Rock Town In The Building
Ah… So Holy Ghost Take Control
Ebelebe Eeeh….
Ebelebe Eeeh….

Ebelebe Eeeh… (Its Your One And Only Franklin Edwards)
Ebelebe Eeeh…
Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey Dey Burn Like Fire…
Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey No Go Tire …
Wetin We No Fit Do
When We Show Devil Dey Scatter
Wetin We No Fit Do
My Brother Wetin We No Fit Do
Eeeh… Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
We Go Dey Do Nganga Ebelebe
Na So We Go Dey Do Nganga Ebelebe
We Go Dey Do Nganga Ebelebe
I Got Swagger (Swagger)
Make You Check My Prada (Prada)
We Move It From Bible (Bible)
Shey You Don See Am Before…
Anything Wey I Do
I Dey Do In Holy Ghost Time Eeeh….
And Any Time Wey I Carry My Music
Devil Dey Run Run Eeeh… (E Dey Run Run Run)
Na Me Be The Champion
See Me Pick Up The Beat Just Like Kinkon
I No Go Retire…
Na Baba God Do Am So

Ebelebe Eeeeh… (Put Your Hands In The Air)
Ebelebe Eeeeh… (Everybody Put Your Hand In The Air…)
Ebelebe Eeeh…

Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey Dey Burn Like Fire…
Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey No Go Tire …
Wetin We No Fit Do
When We Show Devil Dey Scatter
Wetin We No Fit Do
My Brother Wetin We No Fit Do
Eeeh… Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
We Go Dey Do Nganga Ebelebe
Na So We Go Dey Do Nganga Ebelebe
We Go Dey Do Nganga Ebelebe

Eeeyeah…

See Me As I Dey So..
Everybody Just Dey Eye Me
This Boy Too Fine Ooo
This Boy Too Love Jesus
Jesus In Me Na Him Be The Hope Of Glory
Na Him Be The One Wey Dey Make Me Fine Oooh
I Go Jolly Dey Go
Holy Ghost Take Control
Everybody Here Put Your Hands In The Air
Count Your Blessings One By One
Shey You Don See Wetin Baba God Do
Him Still Dey Do, Do, Do, Do, Do…

Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey Dey Burn Like Fire…
Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey No Go Tire …
Wetin We No Fit Do
When We Show Devil Dey Scatter
Wetin We No Fit Do
My Brother Wetin We No Fit Do
Eeeh… Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
We Go Dey Do Nganga Ebelebe
Na So We Go Dey Do Nganga Ebelebe
We Go Dey Do Nganga Ebelebe
Ebelebe Eeeeh….
Ebelebe Eeeeh….
Ebelebe Eeeeh ….
Ebelebe Eeeeh…
Ebelebe Eeeh….(Put Your Hands In The Air)
Ebelebe Eeeh … (Everybody Put Your Hands In The Air)
Ebelebe Eeeh …
Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey Dey Burn Like Fire…
Wetin We No Fit Do
Na We Be The One Wey No Go Tire …
Wetin We No Fit Do
When We Show Devil Dey Scatter
Wetin We No Fit Do
My Brother Wetin We No Fit Do
Eeeh… Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
Nganga Ebelebe…
We Go Dey Do Nganga Ebelebe (Everybody Put Your Hands In The Air)
Na So We Go Dey Do Nganga Ebelebe (Everybody Put Your Hands In The Air)
We Go Dey Do Nganga Ebelebe (Everybody Put Your Hands In The Air)

No comments:

Post a Comment