Rich Boy In The
Building
Everybody Jumping
Everybody Know Say Something Go.Happen
God Is In The Building
Tell Him What You Want And You'll Get What You Saying
If You Believe It Put Your Hands In The Air
What You Looking Is Right Where You Are
Keep Singing And Keep Jumping
Everybody Hope You Know Say
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
All Of Una Go Get Money
All Of Una Go Get Motor
Miracles Plenty
Wetin You Dey Find You Go Get Today Oooh…
(For This Church Oh… Na For This Church Oh…)
Eh, Eh, Eh, Eh, Eh, Eh, Eh, Eh
No Be Mistake Say You
Dey Here Today,
Wetin You Dey Find You
Go Get (Amino Ooh…)
See As You Dey Fine So
Baba God Dey Answer
Make You Hook Your Level Tell 'Em Say
(Na For This Church Oh…)
If You Believe It Put
Your Hands In The Air
What You Looking Is Right Where You Are
Keep Singing And Keep Jumping
Everybody Hope You Know Say
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
All Of Una Go Get Money
All Of Una Go Get Motor
Miracles Plenty
Wetin You Dey Find You Go Get Today Oooh…
(For This Church Oh… Na For This Church Oh…)
Yes Just Dey Pray
Tell Me What You’re
Looking For
Cos By The Love Long
Life You Could Get Here
You Can Say (Yeah…)
Cos You Pray (Yeah…)
Now That You’re
Worried
Tell Him Cos He’ll
Hear You
So You Better Hurry
Take A Look At Me Now
Tell Me What Did You
See
Cos My Life Shine
Bright
Everybody Wanna Know
Me
Wanna Meet Me
Everybody Wanna Say Hi
Bera Get Ready
For Your Own Blessings
Today Today, Today
Today
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
All Of Una Go Get Money
All Of Una Go Get Motor
Miracles Plenty
Wetin You Dey Find You Go Get Today Oooh…
(For This Church Oh… Na For This Church Oh…)
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
Na Today It Go Happen
For This Church Oh…
Na For This Church Oh…
All Of Una Go Get Money
All Of Una Go Get Motor
Miracles Plenty
Wetin You Dey Find You Go Get Today Oooh…
(For This Church Oh… Na For This Church Oh…)
No comments:
Post a Comment