Mma Mma Dirigi –
Frank Edwards Ft Victor Ike
VERSE 1
People dey wonder
Na wetin dey make me
dey fine like this
They’re asking me
Wetin dey make me dey
shine like this
They wanna know
Wetin dey make me dey
smile like this
People dey wonder
Na wetin dey make me
dey dance like this
BRIDGE
Na the thing wey my
God dey do
Na hin dey make me
dey shine like this o
The thing wey my God
dey do
Na hin dey make me
dey fine like this o
Na the thing wey my
God dey do
Na hin dey make me
dey love like this o
I’ll forever praise
and worship your name
Iyeeee!
CHORUS
Onye n’eme mma
Mma mma diri gi eh
Otu aka n’eru mba
onye oma
Mma mma diri gi
Agam eburu alleluia
eburu
Mma mma dirigi eh
Bia nu sorom kele
Jehovah
Mma mma dirigi eh
VERSE 2
In the morning when I
rise
I will lift my voice
to you
I’ll sing praises to
your name
You are Jehovah
Odiweronyedikaghi
REPEAT [CHORUS] x2
REPEAT [BRIDGE]
REPEAT [CHORUS] x2
No comments:
Post a Comment