Subscribe in a reader

Friday, 17 November 2017

Ada Gold - Aye





Ada Gold – Aye




Haaaa…. Aaah….




When You Ask Yourself A Question
At The Same Time Talk To Yourself…
The Thing Wey You Get Fit No Be The Answer…
Oya Follow Me Come Make We Table The Matta Aaah…
If You Go Binu… Tete Lofi De


Oreyi Le Se Minu Make We Dey Celebrate
If You Go Hold Me Oooh… Tete Lofi De
Oreyi Le Se Minu… Make We Dey Celebrate
Jeho…. Ooooh….




Oh… Ooh… Oooh… Ooooh…
Aye Ma Le Eeeh…
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…



Oh… Ooh… Oooh… Ooooh… Ooooh…
Aye Ma Te Eeeh…
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…
Aaah… Aaah… Aaah… Aaah…



Aye Ma Lee
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…
Ooh… Oooh… Oooh… Oooh…
Aye Ma Lee Eeeh…



Aye Ma Lee Eeh…

After Four Years Of University
No Work, No Food People Die Of Poverty



Sheri Shaye , Sheri Shaye
Young Girls Just Dey Sell Their Body…
Cos Dem Find Wey Just To Make Some Money
Yeah… Aaah… Aaah…



Brother Killing Brother Just To Make The Money Show
Politicians Looting Money And The Others Dying Oooh…
Iye Ale Iye Aso
But Vanity Is Vanity




Oh… Ooh… Oooh… Ooooh…
Aye Ma Le Eeeh…
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…



Oh… Ooh… Oooh… Ooooh… Ooooh…
Aye Ma Te Eeeh…
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…
Aaah… Aaah… Aaah… Aaah…



Aye Ma Lee
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…
Ooh… Oooh… Oooh… Oooh…
Aye Ma Lee Eeeh…



Aye Ma Lee Eeh…
This Life No Be So We Talk Am
This Life No Be So We Think Am
Oooh… Aaah…



This Life No Be So We Plan Am
This Life No Be So We Think Am
Obinu Tete Lovely Day…
Ore Lese Binu Uuuh…



Make We Dey Celebrate
Aaah… Aaah…Aaah…
If You Go Be You Uuuuh…
Tete Lovely Day Eeeh…



Ore Ni Lese Eyi Nu Uuuh…
Make We Dey Celebrate Eeeeh…

Oh… Ooh… Oooh… Ooooh…



Aye Ma Le Eeeh…
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…
Oh… Ooh… Oooh… Ooooh… Ooooh…
Aye Ma Te Eeeh…



Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…
Aaah… Aaah… Aaah… Aaah…
Aye Ma Lee
Ole, Ole, Ole Oooh… Oooh…

No comments:

Post a Comment