Subscribe in a reader

Friday, 18 May 2018

Download: Resonance - Chinwe Ike Remix Ft 2Face + Lyrics



Resonance – Chinwe Ike Remix Ft 2Face
Uuuh… oooh… uuuh… ooooh…
2baba dey here




You are right
Estar aaah… J Martins
Oooh… ochokunle
Thank you lord

Everyday you must wake up
And say a little prayer eeeeh…
To the one who loves you
Unconditionally
You must acknowledge his name

Onye siri na ogaghi echeta gi
Onye ahu alala, onye ahu efuola
Onye siri na ogaghi echeta gi
Onye ahu alala, onye ahu efuola
Cheta (cheta) Chinwe ike …
Cheta (cheta) chinwe ike…
Cheta … chinwe ike eeeh… yeah…
Cheta (cheta) chinwe ike
Cheta (cheta) chinwe ike
Cheta (cheta) chinwe ike eeeh… yeah….

Okaka (okaka), onye kere ihe n’ile (onye kere
ihe n’ile)
Agada Gbachiri uzor (oh yes)
Onye nwe ike eeeh…
Nna no n’eligwe (nna no n’eligwe)
Otito diri gi
Isi mbido na njedebe eeeh…
Onye dika gi eeeh…
Chi kacha nma (chi kacha nma)
Chi kacha elu (chi kacha elu)
Nara ekele eeh.. (nara ekele)
Nara ekele eeeh… yeah…

Onye siri na ogaghi echeta gi
Onye ahu alala, onye ahu efuola
Onye siri na ogaghi echeta gi
Onye ahu alala, onye ahu efuola
Cheta (cheta) Chinwe ike …
Cheta (cheta) chinwe ike…
Cheta … chinwe ike eeeh… yeah…
Cheta (cheta) chinwe ike
Cheta (cheta) chinwe ike
Cheta (cheta) chinwe ike eeeh… yeah….

Still gat a feeling that am not alone
(you are right) Cos God is right with me
His promises and his blessings flow abundantly
Once again I gat to thank you lord
For protecting me yeah…
Guiding me from all the evils things that I
see around me
Its not an easy road
Can’t imagine what we saw
Without been told him
He’s the alpha and omega
The one and only saviour
The one that give you power and favour
Please help me sing this song
Lets praise the lord till the rising of the
sun
Tell the whole world
To come and see the wonders that the lord has
done
I can keep singing on and on, on and on
Ochekunle (ochekunle)
Anigulele piomale eeeh…
Cheta (cheta) na aaah.. …
Cheta (cheta) na aaah…
Cheta (cheta) na aaah…
Cheta (cheta) na aaah…
Cheta (cheta) na aaah…
Cheta (cheta) Chinwe ike …
Cheta (cheta) chinwe ike…
Cheta … chinwe ike eeeh… yeah…
Cheta (cheta) chinwe ike
Cheta (cheta) chinwe ike
Cheta (cheta) chinwe ike eeeh… yeah….

Nosa – Always Pray For You
I go always pray for you
I go always pray for you uuuh…
May the grace of Jesus see you through
I go always pray for you

As all of us dey go our separate place
Na good tori we go dey tell
When we see again
Of how God don bless me
And bless you too uuuh…
I go always pray for you
Even if am far from you
You go always dey my heart
This na true, na true uuuh…
I just wan let you know say
In whatever I do
I go always pray for you

We go surely meet again
And when we meet again
None of us go dey in shame
But na from glory to glory
In Jesus name eeeeh..
We go surely meet again
Ooooh… if I offend you before forgive me
Aaah… so that when we see again
You no go get bp for me
We all need each other
                                        To
see life through uuuuh…
So I go always pray for you
Even if am far from you
You go always dey my heart…
This na true eeeh… eeeeh…
I just wan let you know say
In whatever I do uuuh…
I go always pray for you
Hey, even if am far from you
You go always dey my heart aaah…
This na true uuuuh…
I just wan let you know say
In whatever I do Eeeh…
I go always pray for you
(aaah… aaah… aaah…)
Even if am far from you
You go always dey my heart
Na true uuuh…
I love you with the love of Christ
I just wan let you know say
In whatever I do
I go always pray for you uuuuh…
Say make the grace of God no commot
And make him peace never seize
The power upon you
Whatever you do
And in all to see you through aaah… haaah…
I just wan let you know say
Whatever I do uuuh…
I go surely pray for you
Even if I far from you
You go always dey my heart
Na true aaah… haaah…eeeh…
I just wan let you know say
In whatever I do
I go always pray for you
Even if I far aaah… eeeeh…
You go always dey my heart…
Na true eeeh… haaah…
No matta wetin happen
I no go forget hey eeeh…
To dey always pray for you
Even if I far from you
Uuuuh… oooh…
You go always dey my heart
Na true uuuuh…
I just wan let you know say
In whatever I do
I go always pray for you


No comments:

Post a Comment