Yeah
…. Yea…
I
No Fit Shout Ooo
Ahh…..
Eeehh…
I
No Fit Shout Ooo
Eeeeh….
Eeeeeh…
Elokpariwo
(Kpariwo)
God
Na Helele
(Helele…)
Esu
Haylele (Haylele)
God
Na Helele (Helele … Oooo)
E
Don Tey Wey You Dey Love Me
E
Don Tey We You Dey Cover Me
When
I Was A Little Boy Oooo
Suffer
Suffer No Be Play Play
(Ahhhh…
Ah)
I
Cry , I Tire Ooo (Ahhh….)
Water
Finish For My Eye
I
Go Sell Under The Rain Oooo
I
Go Sell Under The Sun
My
Mama Carry My Matter For Head Ooo
Say
My Pikin No Go Die
She
Pray She Tire Ooo
Water
Finish For Her Eyes Oooo
If
No Be God Oooo
I
No Fit Shout Ooo
Ahh…..
Eeehh…
I
No Fit Shout Ooo
Eeeeh….
Eeeeeh…
Elokpariwo
(Kpariwo)
God
Na Helele
(Helele…)
Esu
Haylele (Haylele)
God
Na Helele (Helele … Oooo)
Jah
Jehova Oooo
Na
You Change My Life Oooo
You
Do Am Soteeee ( Sotee, Ugochukwu Don Dey Work)
Baba
Carry Me Do What You Want Ooo
I
Troway Salute Oooo
Eyea….
Eyea… Eyea…
Anything
I Touch ( E Dey Work)
Anytime
I Pray ( E Dey Answer)
Anytime
I Sing ( E Dey Sell)
Na
Which Kind Of Love Be Dis
E
Dey Carry Me Like A Baby
You
Be My Everything
I
No Fit Shout Ooo
Ahh…..
Eeehh…
I
No Fit Shout Ooo
Eeeeh….
Eeeeeh…
Elokpariwo
(Kpariwo)
God
Na Helele
(Helele…)
Esu
Haylele (Haylele)
God
Na Helele (Helele … Oooo)
E
No Matter Who You Be
E
No Matter Wetin You Dey Face Ooo
(Ahhh…
Ah…)
Almighty
Father Oooo (Eeeeh… Eeeh..)
Na
Him Go Do Am For You
E
Go Do Am Soteee (Sote… Bad Belle People Go Vex)
The
More The Less Oooo
The
Higher You Go Dey Go
Tell
Me Wetin Your Son Go Give You Papa
I
No Fit Shout Ooo
Ahh…..
Eeehh…
I
No Fit Shout Ooo
Eeeeh….
Eeeeeh…
Elokpariwo
(Kpariwo)
God
Na Helele
(Helele…)
Esu
Haylele (Haylele)
God
Na Helele (Helele … Oooo)
No comments:
Post a Comment