Subscribe in a reader
Showing posts with label Lyrics. Show all posts
Showing posts with label Lyrics. Show all posts

Saturday, 17 June 2017

Rihanna - Bitch Better Have My Money + Lyrics


"Bitch Better Have My Money"

Yayo, yayo
Moo-la-lah
Yayo

Bitch better have my money!
Y'all should know me well enough

Wednesday, 14 June 2017

Cece Winans – IOU + Lyrics


When I saw you
I could see that it was me you came to find
By the smile that was on your face..

Oh and the pain
In my heart

Thursday, 27 April 2017

Frank Edwards – I No Fit Shout Lyrics


Yeah …. Yea…
I No Fit Shout Ooo
Ahh….. Eeehh…
I No Fit Shout Ooo
Eeeeh…. Eeeeeh…
Elokpariwo (Kpariwo)
God Na Helele
(Helele…)
Esu Haylele (Haylele)
God Na Helele (Helele … Oooo)

E Don Tey Wey You Dey Love Me
E Don Tey We You Dey Cover Me
When I Was A Little Boy Oooo
Suffer Suffer No Be Play Play
(Ahhhh… Ah)
I Cry , I Tire Ooo (Ahhh….)
Water Finish For My Eye
I Go Sell Under The Rain Oooo
I Go Sell Under The Sun
My Mama Carry My Matter For Head Ooo
Say My Pikin No Go Die
She Pray She Tire Ooo
Water Finish For Her Eyes Oooo
If No Be God Oooo

I No Fit Shout Ooo
Ahh….. Eeehh…
I No Fit Shout Ooo
Eeeeh…. Eeeeeh…
Elokpariwo (Kpariwo)
God Na Helele
(Helele…)
Esu Haylele (Haylele)
God Na Helele (Helele … Oooo)

Jah Jehova Oooo
Na You Change My Life Oooo
You Do Am Soteeee ( Sotee, Ugochukwu Don Dey Work)
Baba Carry Me Do What You Want Ooo
I Troway Salute Oooo
Eyea…. Eyea… Eyea…
Anything I Touch (  E Dey Work)
Anytime I Pray ( E Dey Answer)
Anytime I Sing ( E Dey Sell)
Na Which Kind Of Love Be Dis
E Dey Carry Me Like A Baby
You Be My Everything

I No Fit Shout Ooo
Ahh….. Eeehh…
I No Fit Shout Ooo
Eeeeh…. Eeeeeh…
Elokpariwo (Kpariwo)
God Na Helele
(Helele…)
Esu Haylele (Haylele)
God Na Helele (Helele … Oooo)

E No Matter Who You Be
E No Matter Wetin You Dey Face Ooo
(Ahhh… Ah…)
Almighty Father Oooo (Eeeeh… Eeeh..)
Na Him Go Do Am For You
E Go Do Am Soteee (Sote… Bad Belle People Go Vex)
The More The Less Oooo
The Higher You Go Dey Go
Tell Me Wetin Your Son Go Give You Papa
I No Fit Shout Ooo
Ahh….. Eeehh…
I No Fit Shout Ooo
Eeeeh…. Eeeeeh…
Elokpariwo (Kpariwo)
God Na Helele
(Helele…)
Esu Haylele (Haylele)

God Na Helele (Helele … Oooo)

Tuesday, 27 December 2016

Frank Edward - Agam Enye Gi Ekele Lyrics


N'ime onodu m nile
A ga m enye Gi ekele
N'ime obi m nile
A ga m enye Gi ekele
For You are the love of my life. Song that I sing
A ga m enye Gi ekele
You are the air that I breathe. Light of my life
A ga m enye Gi ekele

A ga m enye Gi ekeleeeee
Lord You are the song that I sing
A ga m enye Gi ekeleeeee
Lord You are the air that I breathe
N'ime onodu m nile
A ga m enye Gi ekele
N'ime obi m nile
A ga m enye Gi ekele
For You are the love of my life. Song that I sing
A ga m enye Gi ekele
You are the air that I breathe. Light of my life
A ga m enye Gi ekele

A ga m enye Gi ekeleeeee
Lord You are the song that I sing
A ga m enye Gi ekeleeeee
Lord You are the air that I breathe
Oooooh (a ga m enye Gi ekele)
Ehehehe (a ga m enye Gi ekele)
Uuuuoh (a ga m enye Gi ekele)
Good God Almighty (a ga m enye Gi ekele)
A ga m enye Gi ekeleeeee
A ga m enye Gi ekeleeeee
A ga m enye Gi ekeleeeee
Lord You are the air that I breathe
Ouooh

Yea yeah yeaaah
A ga m enye Gi ekeleeeee
A ga m enye Gi ekeleeeee
The song that I sing
A ga m enye Gi ekeleeeee
Lord You are the air that I breathe
Yea yeah yeaaah
Mighty God
Faithful God
Awesome God

Eeeeee