Subscribe in a reader

Sunday, 27 August 2017

Mark T – God Na Halele


(humba yeah)
Halele oooh….
Oooh… ooooh… ooooh…
(humba ma)
Every day every day
Them just dey wonder…
Na wetin wey dey make me shine like this oooh…
I don tell them say na my Jehovah

Wey dey make me just dey shine like this eeeh…

He bless my life he bless my soul
(my problems are over…)
He give me peace he give me joy
(my problems are over…)
He give me house he give me car
(my problems are over…)
Everybody join me sing… (my problems are over…)
From the east… (halele mamma)
To the west… (Halele mamma)
There is no ooooh…. (halele mamma)
Body like… (halele mamma)
This God na halele (halele mmama)
This God na halele ooh…(halele mmama)
This God na halele (halele mmama)
This God na halele oooh… (halele mmama oooh)
Mhmmm….
Mhmmm…. Eeeh…
(halele mmama oooh…)
Mhmmm….
Mhmmm…

Everyday every day
when I wake up
I go start to dey pray to this my Jehovah
When dey lift me higher and higher
This Jehovah na You be my God …

He bless my life he bless my soul
(my problems are over…)
He give me peace he give me joy
(my problems are over…)
He give me house he give me car
(my problems are over…)
Everybody join me sing… (my problems are over…)
From the east… (halele mamma)
To the west… (Halele mamma)
There is no ooooh…. (halele mamma)
Body like… (halele mamma)
This God na halele (halele mmama)
This God na halele ooh…(halele mmama)
This God na halele (halele mmama)
This God na halele oooh… (halele mmama oooh)
Mhmmm….
Mhmmm…. Eeeh…
(halele mmama oooh…)
Mhmmm….
Mhmmm…

Nma nma eze
Something maleki ya ba
Mba na
Something maleki ya ba (halele mmama)
Uuuh… yeah….
Something maleki ya ba (halele mmama)
Something maleki ya ba
Eeeh….
From the east… (halele mamma)
To the west… (Halele mamma)
There is no ooooh…. (halele mamma)
Body like… (halele mamma)
This God na halele (halele mmama)
This God na halele ooh…(halele mmama)
This God na halele (halele mmama)
This God na halele oooh… (halele mmama oooh)
Ooooh… yeah… eeeh…
Oooh.. eeeh… eeeh….
Hmmm… eeeh eeeh…
DJ Chok on the beat
Haaa hum hum
Mark hum hum
Mark hum hum
Mark hum hum
Mark T in the building
Hum hum
Haa haa
Mark T haa
Hum hum
Lord I give you praise
You are the king of kings

You are the lord of lords

No comments:

Post a Comment